Difference between revisions of "loseguard"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
lùzgâd | lùzgâd | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-loseguard.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-loseguard.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person do wetin no pay imsef or anoder person. | |
− | * Make person do wetin no pay | + | ** {{ux|dv| No go '''loseguard''' person wey you and am don dey taytay. |(Don't betray someone who has been there for you.)}} |
− | + | ** {{ux|dv| Im dey para sey de '''loseguard''' am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. | (He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)}} | |
− | + | * Make person no sharp for matter. | |
+ | ** {{ux|dv| For dis life, e no get who suppose '''loseguard''', because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. |(In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )}} | ||
+ | ** {{ux|dv| Im tell me sey na me '''loseguard''', if no be so na me for first raise my hand. |(She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[loseguarding]] | [[loseguarding]] | ||
Line 24: | Line 22: | ||
[[setcorner]], [[fashee]], | [[setcorner]], [[fashee]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''careless'', '' | + | English: ''careless'', ''betray'' |
Latest revision as of 18:33, 3 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English lose guard
Pronunciation
Verb
- Make person do wetin no pay imsef or anoder person.
- No go loseguard person wey you and am don dey taytay. — (Don't betray someone who has been there for you.)
- Im dey para sey de loseguard am, but I bin don yarn am sey dose people na anywhere belle face dem be. — (He has been furious that he was betrayed, but I had told him that those people are only after their own benefit.)
- Make person no sharp for matter.
- For dis life, e no get who suppose loseguard, because e no get who fit hold time for blockos sey make e wait for am. — (In life, no one should be careless, because no one can hold life by the privates and ask it to wait. )
- Im tell me sey na me loseguard, if no be so na me for first raise my hand. — (She/He told me that I was careless, If I wasn't, I should have been the first person to raise my hands.)
Related forms
Synonym
Translation
English: careless, betray