madam
Naija
Etymology
From: English madam
Pronunciation
- màdâm
Noun
- Person wife.
- You go go work, come back around five oclock, your madam never bath. — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__78, You will go to work and come back around five oclock, your wife has not yet had her bath.)
- Woman wey be person oga.
- E say I dey work with madam as a sale representatives for her restaurant o. — (IBA_33_News-Comments_MG__84, He said, I was working with the lady as a Sale's Representative, in her restaurant.)
- Madam Dale call Toronto Pearson Airport and tell dem wetin happun to madam Adams. — (bbc__64672, Madam Dale called Toronto Pearson Airport and told them what happened to madam Adams.)
- Woman wey don mature wey still dey town dey rock.
- Di madam say money no dey im hand now. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__131, The woman said she didn't have the money.)
- Ehn now, na di food naim be problem o, madam. — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__56, Ehn, now it is the food that is the problem, Madam.)
- Madam Paul believe say na di same station pipo dey watch most times. — (bbc__91484, Madam Paul believed that it is the same station people are watching most times.)
Translations
- English: wife, boss, madam.