Difference between revisions of "madam"

Line 12: Line 12:
 
#Na person wife.
 
#Na person wife.
 
#:* {{ux|dv|You go go work, come back around five oclock, your '''madam''' never bath. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__78, You will go to work and come back around five oclock, your wife has not yet had her bath.)}}
 
#A woman wey be person boss
+
#Woman wey be person [[oga]]
 
#:* {{ux|dv|E say I dey work with '''madam''' as a sale representatives for her restaurant o. |(IBA_33_News-Comments_MG__84, He said, I was working with the lady as a Sale's Representative, in her restaurant.)}}
 
#:* {{ux|dv|Madam Dale call Toronto Pearson Airport and tell dem wetin happun to madam Adams. |(bbc__64672, Madam Dale called Toronto Pearson Airport and told them what happened to madam Adams.)}}
 
#:* {{ux|dv|Madam Dale call Toronto Pearson Airport and tell dem wetin happun to madam Adams. |(bbc__64672, Madam Dale called Toronto Pearson Airport and told them what happened to madam Adams.)}}
#Elder woman wey still dey town dey rock.
+
#Woman wey don mature wey still dey town dey rock.
 
#:* {{ux|dv|Di '''madam''' say money no dey im hand now. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__131, The woman said she didn't have the money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''madam''' say money no dey im hand now. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__131, The woman said she didn't have the money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn now, na di food naim be problem o, '''madam'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__56, Ehn, now it is the food that is the problem, Madam.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn now, na di food naim be problem o, '''madam'''. |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__56, Ehn, now it is the food that is the problem, Madam.)}}

Revision as of 17:28, 1 December 2021

Naija

Etymology

From: English madam

Pronunciation

  • màdâm

Play Play

Noun

  1. Na person wife.
    • You go go work, come back around five oclock, your madam never bath.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__78, You will go to work and come back around five oclock, your wife has not yet had her bath.)
  2. Woman wey be person oga
    • E say I dey work with madam as a sale representatives for her restaurant o.  — (IBA_33_News-Comments_MG__84, He said, I was working with the lady as a Sale's Representative, in her restaurant.)
    • Madam Dale call Toronto Pearson Airport and tell dem wetin happun to madam Adams.  — (bbc__64672, Madam Dale called Toronto Pearson Airport and told them what happened to madam Adams.)
  3. Woman wey don mature wey still dey town dey rock.
    • Di madam say money no dey im hand now.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__131, The woman said she didn't have the money.)
    • Ehn now, na di food naim be problem o, madam.  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__56, Ehn, now it is the food that is the problem, Madam.)
    • Madam Paul believe say na di same station pipo dey watch most times.  — (bbc__91484, Madam Paul believed that it is the same station people are watching most times.)

Translations

  • English: wife, boss, madam.