Difference between revisions of "magomago"

m (Conversion script moved page Magomago to magomago: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208
+
* [[mago mago]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English magomago
+
From English magomago
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 15:
 
* Frequency in raw corpus: 75
 
* Frequency in raw corpus: 75
 
* Frequency rank in raw corpus: 2495
 
* Frequency rank in raw corpus: 2495
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
magomago: crookedness, crooked behaviour -- Definition in Naija?
+
* Na wen person dey dubious or no dey behave straight.
  
  
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
#: {{ux|dv|Everything wey you dey do here na '''magomago'''.|no translation}}
+
#: {{ux|dv|Everything wey you dey do here na '''magomago'''.|Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.}}
# - (frequency:45)
+
#: {{ux|dv|But '''magomago''' dey how dem take do am. |(bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)}}
#: {{ux|dv|But '''magomago''' dey how dem take do am. |(bbc__22979, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Na two '''magomago''' tori dey make dem vex: |(bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed. )}}
#: {{ux|dv|Na two '''magomago''' tori dey make dem vex: |(bbc__72128, __no translation__)}}
+
 
# case (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Isaac Adewole, bin suspend on 6 July 2017 because of '''magomago'''. |(bbc__69463, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di former SGF wey wan panel wey vice-presido Yemi Osinbajo head, say oga Babachir bin put hand for '''magomago'''. |(bbc__34676, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Investigative journalist Anas Aremeyaw Anas release film wey show how wuruwuru and '''magomago''' take dey happun for inside football for Ghana. |(bbc__60422, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin Yemi Adamolekun, di oga of Enough is Enough Nigeria joindbodi, wey dey torchlight wuruwuru and '''magomago''' in Nigeria goment, tell BBC. |(bbc__2684, __no translation__)}}
 
# advcl:relcl-case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|President Buhari sack am after dem say im put hand for '''magomago''' wey concern money for north-east. |(bbc__83279, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|President Buhari sack am for 2017 afta dem say im put hand for '''magomago''' wey concern money for north-east. |(bbc__83280, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Frank Timis and Aliou Sall don strong mouth deny say dem do any '''magomago'''. |(bbc__52998, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ontop di level , ontop di programme for today, one '''magomago''', jibiti, wayo, 419, jaguda pali wey e name na Eze Udoh, dem say dem don catch am o by men of di Umuahia Central Police for Abia State on top sey di guy go withdraw di sum of one million forty nine thousand five hundred, and forty five naira from im victim account o. |(NST_cleaned__40804, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem say dem bin dey torchlight '''magomago''' and forgery - but oga Ahmad say im hand dey clean. |(bbc__29519, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Buhari for 2007 wen im run to be Nigeria president President Muhammadu Buhari say na '''magomago''' and wuruwuru pursue am for office wen im be Nigeria military head of state and also put am for prison for three years. |(bbc__80080, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|United States Department of Justice  don release names of 80 pipo, most of dem Nigerians, ontop accuse of yahoo-yahoo and oda '''magomago''' offence. |(bbc__97242, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Recently, United States Department of Justice  release names of 80 pipo, most of dem Nigerians, on top accuse of yahoo-yahoo and oda '''magomago''' offence. |(bbc__84792, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im say di results no resemble wetin di party claim about '''magomago''' for di election. |(bbc__59055, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Researchers find di link between lie-lie and tins like '''magomago''' for election and democracy dey too deep for some pipo to understand. |(bbc__14531, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[wuruwuru]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208
+
* [[yahoo yahoo]], [[fraud]], [[rig]], [[419]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208
+
* [[straight]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: crookedness, crooked behaviour
+
* English: ''crookedness, crooked behaviour''.

Revision as of 15:17, 5 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English magomago

Pronunciation

  • màgòmágó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3023
  • Frequency in raw corpus: 75
  • Frequency rank in raw corpus: 2495


Noun

  • Na wen person dey dubious or no dey behave straight.


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Everything wey you dey do here na magomago.  — Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.
    But magomago dey how dem take do am.  — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
    Na two magomago tori dey make dem vex:  — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed. )


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: crookedness, crooked behaviour.