magomago

Naija

Alternative forms

Etymology

From English magomago

Pronunciation

  • màgòmágó

Play Play


Noun

  • Doings wey lie lie dey inside.
  • Everything wey you dey do here na magomago.  — Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.
  • But magomago dey how dem take do am.  — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
  • Na two magomago tori dey make dem vex:  — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed. )


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: crookedness