magomago

Naija

Alternative forms

Etymology

From English magomago

Pronunciation

  • màgòmágó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3023
  • Frequency in raw corpus: 75
  • Frequency rank in raw corpus: 2495


Noun

  • Na wen person dey dubious or no dey behave straight.


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Everything wey you dey do here na magomago.  — Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.
    But magomago dey how dem take do am.  — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
    Na two magomago tori dey make dem vex:  — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed. )


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: crookedness, crooked behaviour.