maiguard

Revision as of 18:38, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

maigad

Etymology

From: Hausa mai gadi

Pronunciation

mèìgâd Play Play

Noun

  • Person wey dey do gateman or security.
  • Di maiguard don travel go house.  — (The security man has traveled back home.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: security man