Difference between revisions of "mallam"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Man wey from from north. | + | # Man wey come from from north for Nigeria. |
− | #:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo. |( | + | #:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo.|(There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)}} |
# Person wey dey lead prayer for mosque. | # Person wey dey lead prayer for mosque. | ||
− | #:* {{ux|dv|Mallam Isa don waka go mosque for prayer.|( | + | #:* {{ux|dv|Mallam Isa don waka go mosque for prayer.|(Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[imam]], [[aboki]] | * [[imam]], [[aboki]] |
Latest revision as of 15:48, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Hausa mallam wey mean teacher
Pronunciation
- málàm
Noun
- Man wey come from from north for Nigeria.
- Many mallam dey Sabo dey flenjo. — (There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
- Person wey dey lead prayer for mosque.
- Mallam Isa don waka go mosque for prayer. — (Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)
Synonym
Translation
- English: teacher, imam, Hausa guy.