Difference between revisions of "mallam"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Man wey from from north.
+
# Man wey come from from north for Nigeria.
#:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo.|(NSC_2021, There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)}}
+
#:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo.|(There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)}}
 
# Person wey dey lead prayer for mosque.
 
# Person wey dey lead prayer for mosque.
#:* {{ux|dv|Mallam Isa don waka go mosque for prayer.|(NSC_2021, Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)}}
+
#:* {{ux|dv|Mallam Isa don waka go mosque for prayer.|(Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[imam]], [[aboki]]
 
* [[imam]], [[aboki]]

Latest revision as of 15:48, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa mallam wey mean teacher

Pronunciation

  • málàm

Play

Noun

  1. Man wey come from from north for Nigeria.
    • Many mallam dey Sabo dey flenjo.  — (There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
  2. Person wey dey lead prayer for mosque.
    • Mallam Isa don waka go mosque for prayer.  — (Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)

Synonym

Translation

  • English: teacher, imam, Hausa guy.