Difference between revisions of "mallam"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Man wey from from north.
+
# Man wey come from from north for Nigeria.
 
#:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo.|(There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)}}
 
#:* {{ux|dv| Many '''mallam''' dey Sabo dey flenjo.|(There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)}}
 
# Person wey dey lead prayer for mosque.
 
# Person wey dey lead prayer for mosque.

Latest revision as of 15:48, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa mallam wey mean teacher

Pronunciation

  • málàm

Play

Noun

  1. Man wey come from from north for Nigeria.
    • Many mallam dey Sabo dey flenjo.  — (There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
  2. Person wey dey lead prayer for mosque.
    • Mallam Isa don waka go mosque for prayer.  — (Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)

Synonym

Translation

  • English: teacher, imam, Hausa guy.