mallam

Revision as of 16:09, 8 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa mallam which means teacher.

Pronunciation

  • málàm

Play

Noun

  1. Somebody wey dey teach student for school.
    • Di mallam wey dey teach Biology na my friend.  — (NSC_Tella_2021. The Biology teacher is my friend. )
  2. Anybody wey be Hausa male from north.
    • Many mala dey Sabo dey flenjo.  — (NSC_Tella_2021. There are many Hausa guys in Sabo enjoying. )
  3. Islamic cleric wey dey lead people to pray for mosque.
    • Mallam Isa don waka go mosque for prayer.  — (NSC_Tella_2021. Cleric Isa has gone to the mosque for prayer. )

Synonym

Translation

  • English: teacher, imam, Hausa guy.