mallam

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa mallam wey mean teacher

Pronunciation

  • málàm

Play

Noun

  1. Man wey from from north.
    • Many mallam dey Sabo dey flenjo.  — (NSC_Tella_2021, There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
  2. Person wey dey lead prayer for mosque.
    • Mallam Isa don waka go mosque for prayer.  — (NSC_Tella_2021, Cleric Isa has gone to the mosque for prayer. )

Synonym

Translation

  • English: teacher, imam, Hausa guy.