mallam
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Hausa mallam wey mean teacher
Pronunciation
- málàm
Noun
- Man wey from from north.
- Many mallam dey Sabo dey flenjo. — (NSC_2021, There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
- Person wey dey lead prayer for mosque.
- Mallam Isa don waka go mosque for prayer. — (NSC_2021, Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)
Synonym
Translation
- English: teacher, imam, Hausa guy.