Difference between revisions of "manya"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Any kind drink wey person fit use [[flenjo]]. |
:* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |(How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)}} | :* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |(How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)}} | ||
:* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |(What beer do you prefer?)}} | :* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |(What beer do you prefer?)}} |
Latest revision as of 15:57, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Igbo mmanya (drink)
Pronunciation
máŋá
Noun
- Any kind drink wey person fit use flenjo.
- How many carton of manya you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. — (How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)
- Which manya you dey take? — (What beer do you prefer?)
Synonym
Translation
- English: beer, alcohol
Verb
- Make person drink someting wey dey enter eye
- If you want manya make sure sey no be you go drive go house. — (NSC_2021, If you want to drink, make sure you won't be driving home.)
- We even get age wey person go reach before e start to dey manya for Naija? — (NSC_2021, Do we even have any age a person must be before they are allowed to take alcohol in Nigeria?)
Synonym
Translation
- English: drink