Difference between revisions of "march"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''march'' ===Pronunciation=== <sm2>pcm-ng-march.f.ogg</sm2> <sm2>pcm-ng-march.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Di month wey be di third for...")
 
 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>pcm-ng-march.f.ogg</sm2>
+
mât͡ʃ
<sm2>pcm-ng-march.m.ogg</sm2>
 
  
===Noun===
+
<sm2>Pcm-ng-march.f.ogg</sm2>
* Di month wey be di third for di year
+
<sm2>Pcm-ng-march.m.ogg</sm2>
:* {{ux|dv| Infact we don enta March so o. Rain for don start o. |(D_IBA_14_Bukky-&-Ope, In fact we are now in march, the rains should have started.)}}
 
:* {{ux|dv|Na for '''March''' dem born me |( NSC_Legbeti_2021, I was born in the month of March. )}}
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make soldier or oder [[uniform people]] dey follow one kind pattern dey waka.
+
# Make soldier or oder [[uniform people]] dey follow one kind pattern dey waka step by step.
#:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |(I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}}
#:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.|( NSC_Legbeti_2021, I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.|(I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)}}
 
#Make person use leg press someting.
 
#Make person use leg press someting.
#:* {{ux|dv| If you see all dose police wey de wear red cap, baba e go better for you make you '''march''' brake o. |(NSC_2021, If you see all those police men that wear red berets, it'll do you good to step on the brakes.)}}  
+
#:* {{ux|dv| If you see all dose police wey de wear red cap, baba e go better for you make you '''march''' brake o. |(If you see all those police men that wear red berets, it'll do you good to step on the brakes.)}}  
 
# Make person waka like sey e no get wetin im dey do.
 
# Make person waka like sey e no get wetin im dey do.
#:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |( NSC_Legbeti_2021, Look at them wondering about aimlessly.)}}
+
#:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |(Look at them wondering about aimlessly.)}}
#:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( NSC_Legbeti_2021, I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}}
#:*so my ogbonge people of obodo Kano < my name na Voz di Voz wey dey live for sport and na so >+ I wan take march brake inside of Wazobia Morning Sport Waka dis morning |(M_WAZK_03_English-Football-Cup, so my real Kano people, my name is Voz di Voz live for sports and the Wazobia Sport journey this morning ends here.)}}
+
#:*so my ogbonge people of obodo Kano < my name na Voz di Voz wey dey live for sport and na so I wan take march brake inside of Wazobia Morning Sport Waka dis morning |(M_WAZK_03_English-Football-Cup, so my real Kano people, my name is Voz di Voz live for sports and the Wazobia Sport journey this morning ends here.)}}
 
# Make person tell person how much e go collect for wetin e do for person.
 
# Make person tell person how much e go collect for wetin e do for person.
#:* {{ux|dv| So na [[wewe]] wey be di poor people now, you go dey march us bill. |(NSC_SMD003, So its just us, the poor people who you give a bill.)
+
#:* {{ux|dv| So na [[wewe]] wey be di poor people now, you go dey march us bill. |(So its just us, the poor people who you give a bill.)
 
# Make de dey do person wetin go pain am.
 
# Make de dey do person wetin go pain am.
 
#:* you know sey politics na lose and take. When di election con reach, di boy wey we con put for president con dey come again sey e want come for anoder tenure. Naim we say lai lai we no fit put am. E don '''march''' our head. |(War010_M, You know that politics is a game of chance. When the election came, the boy we put as president came again that he wanted another tenure. We refused to put him because he had toyed with us.)}}
 
#:* you know sey politics na lose and take. When di election con reach, di boy wey we con put for president con dey come again sey e want come for anoder tenure. Naim we say lai lai we no fit put am. E don '''march''' our head. |(War010_M, You know that politics is a game of chance. When the election came, the boy we put as president came again that he wanted another tenure. We refused to put him because he had toyed with us.)}}
# Make person dey [[palash]] person.
+
# Make person dey [[doke]] person.
#:* {{ux|dv| Dat one dey carry woman anyhow anyhow anyhow. E go  say dem be my friend, dem be my friend. Lailai. e dey march friend for back. |(War011_M, That one was a flirt. He'll say "they are my friends". Lies. He was sleeping with them behind me.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat one dey carry woman anyhow anyhow anyhow. E go  say dem be my friend, dem be my friend. Lailai. e dey march friend for back. |(War011_M, That one was a flirt. He'll say "they are my friends". It was all lies. He was sleeping with them behind me.)}}
 
# Make dem use hand or anyting wey strong take [[nack]] person.
 
# Make dem use hand or anyting wey strong take [[nack]] person.
#:* {{ux|dv| Because you see sey dere na bar no mean sey make you enter. You no dey look? You see anybody wey be like sey e normal for di front. Enter now. De go '''march''' crase comot for your body. |(NSC_2021, Just because you saw that it's a bar does not mean that you should enter. Can't you see? Did you see any normal looking person there? Okay then, enter. They'll beat the stupidity out of you.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Because you see sey dere na bar no mean sey make you enter. You no dey look? You see anybody wey be like sey e normal for di front. Enter now. De go '''march''' crase comot for your body. |(Just because you saw that it's a bar does not mean that you should enter. Can't you see? Did you see any normal looking person there? Okay then, enter. They'll beat the stupidity out of you.)}}
 +
# Make person wear cloth.
 +
#:* {{ux|dv| Dat guy don cast. Na person cloth wey we dey find e '''march''' come.|(That guy has been exposed. The cloth we've been looking for was what he wore to the place.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Wetin we dey '''march''' go di wedding? |(What will we wear to the wedding?)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 36: Line 36:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''March'', ''march'', ''sleep with'',
+
* English: ''March'', ''march'', ''sleep with''

Latest revision as of 16:23, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English: march

Pronunciation

mât͡ʃ

Play Play

Verb

  1. Make soldier or oder uniform people dey follow one kind pattern dey waka step by step.
    • I dey always like to go look how soldiers take dey March anytime new government dey enter.  — (I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)
    • Na since I see soilder dem deyMarch for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.  — (I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)
  2. Make person use leg press someting.
    • If you see all dose police wey de wear red cap, baba e go better for you make you march brake o.  — (If you see all those police men that wear red berets, it'll do you good to step on the brakes.)
  3. Make person waka like sey e no get wetin im dey do.
    • See as dem dey waka, dey March up and down like who no get work.  — (Look at them wondering about aimlessly.)
    • I no fit join you to just dey March go people house anyhow I beg  — ( I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)
    • so my ogbonge people of obodo Kano < my name na Voz di Voz wey dey live for sport and na so I wan take march brake inside of Wazobia Morning Sport Waka dis morning |(M_WAZK_03_English-Football-Cup, so my real Kano people, my name is Voz di Voz live for sports and the Wazobia Sport journey this morning ends here.)}}
  4. Make person tell person how much e go collect for wetin e do for person.
    • So na wewe wey be di poor people now, you go dey march us bill.  — (So its just us, the poor people who you give a bill.)
  5. Make de dey do person wetin go pain am.
    • you know sey politics na lose and take. When di election con reach, di boy wey we con put for president con dey come again sey e want come for anoder tenure. Naim we say lai lai we no fit put am. E don march our head.
  6. Make person dey doke person.
    • Dat one dey carry woman anyhow anyhow anyhow. E go say dem be my friend, dem be my friend. Lailai. e dey march friend for back.  — (War011_M, That one was a flirt. He'll say "they are my friends". It was all lies. He was sleeping with them behind me.)
  7. Make dem use hand or anyting wey strong take nack person.
    • Because you see sey dere na bar no mean sey make you enter. You no dey look? You see anybody wey be like sey e normal for di front. Enter now. De go march crase comot for your body.  — (Just because you saw that it's a bar does not mean that you should enter. Can't you see? Did you see any normal looking person there? Okay then, enter. They'll beat the stupidity out of you.)
  8. Make person wear cloth.
    • Dat guy don cast. Na person cloth wey we dey find e march come.  — (That guy has been exposed. The cloth we've been looking for was what he wore to the place.)
    • Wetin we dey march go di wedding?  — (What will we wear to the wedding?)

Synonym

Translation

  • English: March, march, sleep with