Difference between revisions of "mess"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Gas wey dey comot for person yansh. | + | * Gas wey dey comot for person [[yansh]]. |
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)}} | :* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)}} | :* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 21: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person comot gas from person [[yansh]] |
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}} | #:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}} | #:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}} | ||
# Make person dey misbehave. | # Make person dey misbehave. | ||
#:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)}} | #:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|I send dat bae | + | #:*{{ux|dv|I send dat bae [[tfare]] o, and she still '''mess''' up, she no con show at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[mess up]] | + | * [[mess up]], [[mess up]], [[messy messy]] |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 19:08, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Noun
- Gas wey dey comot for person yansh.
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)
Translations
- English: fart
Verb
- Make person comot gas from person yansh
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I'm going to fart.)
- Doctor say baba need mess after di surgery. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave