Difference between revisions of "mess"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Gas wey dey comot for person [[yansh]]. | * Gas wey dey comot for person [[yansh]]. | ||
− | :* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|( | + | :* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_2020, He wants to fart.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|( | + | :* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_2020, The noiseless farts smells foulest.)}} |
Revision as of 04:15, 28 October 2022
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ́s
Noun
- Gas wey dey comot for person yansh.
- Mess dey hungry am to mess. — (NSC_2020, He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (NSC_2020, The noiseless farts smells foulest.)
Translations
- English: fart
Verb
- Make person comot gas from person yansh
- I wan mess. — (Egbokhare 2020, I'm going to fart.)
- Doctor say baba need mess after di surgery. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave