Difference between revisions of "mess"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * mɛ̂s |
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:41, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ̂s
Noun
- Gas wey dey comot for person yansh.
- Mess dey hungry am to mess. — (He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (The noiseless farts smells foulest.)
Translations
- English: fart
Verb
- Make person comot gas from person yansh
- I wan mess. — (I'm going to fart.)
- Doctor say baba need mess after di surgery. — (The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave