Difference between revisions of "mess"

 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mɛ́s
+
* mɛ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Gas wey dey comot for person [[yansh]].
+
* Breeze wey dey comot for person [[yansh]].
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_2020, He wants to fart.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(He wants to fart.)}}
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_2020, The noiseless farts smells foulest.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(The noiseless farts smells foulest.)}}
  
  
Line 19: Line 18:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person comot gas from person [[yansh]]
+
# Make person comot breeze from person [[yansh]]
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}}
+
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(I'm going to fart.)}}
#:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(NSC_2020, The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}}
+
#:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}}
 
# Make person dey misbehave.   
 
# Make person dey misbehave.   
 
#:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)}}
#:*{{ux|dv|I send dat bae  [[tfare]] o, and she still '''mess''' up, she no con show at all.|(NSC_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)}}
+
#:*{{ux|dv|I send dat bae  [[tfare]] o, and she still '''mess''' up, she no con show at all.|(I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 16:42, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ̂s

Play Play

Noun

  • Breeze wey dey comot for person yansh.
  • Mess dey hungry am to mess.  — (He wants to fart.)
  • Mess wey no dey make sound na im dey smell pass.  — (The noiseless farts smells foulest.)


Translations

  • English: fart

Verb

  1. Make person comot breeze from person yansh
    • I wan mess.  — (I'm going to fart.)
    • Doctor say baba need mess after di surgery.  — (The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
  2. Make person dey misbehave.
    • Dose guys don mess for church o.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
    • I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms


Synonyms

Translations

  • English: fart, misbehave