Difference between revisions of "mess"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * mɛ̂s |
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Breeze wey dey comot for person [[yansh]]. |
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(He wants to fart.)}} | :* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(He wants to fart.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(The noiseless farts smells foulest.)}} | :* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(The noiseless farts smells foulest.)}} | ||
Line 19: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person comot | + | # Make person comot breeze from person [[yansh]] |
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(I'm going to fart.)}} | #:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(I'm going to fart.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}} | #:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}} |
Latest revision as of 16:42, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English mess
Pronunciation
- mɛ̂s
Noun
- Breeze wey dey comot for person yansh.
- Mess dey hungry am to mess. — (He wants to fart.)
- Mess wey no dey make sound na im dey smell pass. — (The noiseless farts smells foulest.)
Translations
- English: fart
Verb
- Make person comot breeze from person yansh
- I wan mess. — (I'm going to fart.)
- Doctor say baba need mess after di surgery. — (The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
- Make person dey misbehave.
- Dose guys don mess for church o. — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
- I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all. — (I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fart, misbehave