Difference between revisions of "mess"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mɛ́s
+
* mɛ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mess.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mess.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2735
 
* Frequency in raw corpus: 41
 
* Frequency rank in raw corpus: 3568
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Gas wey dey comot for person yansh.
+
* Breeze wey dey comot for person [[yansh]].
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He wants to fart.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Mess''' dey hungry am to mess.|(He wants to fart.)}}
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The noiseless fart smells foulest.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Mess''' wey no dey make sound na im dey smell pass.|(The noiseless farts smells foulest.)}}
  
====Related forms====
 
* [[messup]], [[messy messy]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fart'', ''misbehave''
+
* English: ''fart''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive====
+
# Make person comot breeze from person [[yansh]]
# Make person spoil air.
+
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(I'm going to fart.)}}
#:* {{ux|dv|I wan '''mess'''. |(Egbokhare 2020, I'm going to fart.)}}
+
#:* {{ux|dv|Doctor say baba need '''mess''' after di surgery.|(The doctor said papa must pass gas after the surgery.)}}
#:* {{ux|dv|Doctor sey baba need '''mess''' after di surgery.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, the Doctor mentioned the need for papa to pass the gas after the surgery.)}}
 
 
# Make person dey misbehave.   
 
# Make person dey misbehave.   
#:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys really messed up}}
+
#:*{{ux|dv|Dose guys don '''mess''' for church o.|(JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)}}
#:*{{ux|dv|I send dat bae tfare o, and she still '''mess''' up, she no con show at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)}}
+
#:*{{ux|dv|I send dat bae [[tfare]] o, and she still '''mess''' up, she no con show at all.|(I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[mess up]]
+
* [[mess up]], [[mess up]], [[messy messy]]
 +
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 16:42, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ̂s

Play Play

Noun

  • Breeze wey dey comot for person yansh.
  • Mess dey hungry am to mess.  — (He wants to fart.)
  • Mess wey no dey make sound na im dey smell pass.  — (The noiseless farts smells foulest.)


Translations

  • English: fart

Verb

  1. Make person comot breeze from person yansh
    • I wan mess.  — (I'm going to fart.)
    • Doctor say baba need mess after di surgery.  — (The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
  2. Make person dey misbehave.
    • Dose guys don mess for church o.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
    • I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms


Synonyms

Translations

  • English: fart, misbehave