mess

Revision as of 19:04, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English mess

Pronunciation

  • mɛ́s

Play Play


Noun

  • Gas wey dey comot for person yansh.
  • Mess dey hungry am to mess.  — (He wants to fart.)
  • Mess wey no dey make sound na im dey smell pass.  — (The noiseless farts smells foulest.)


Translations

  • English: fart

Verb

  1. Make person comot gas from person yansh
    • I wan mess.  — (I'm going to fart.)
    • Doctor say baba need mess after di surgery.  — (The doctor said papa must pass gas after the surgery.)
  2. Make person dey misbehave.
    • Dose guys don mess for church o.  — (JOS_24_Football_M__43, Those guys stirred trouble at church.)
    • I send dat bae tfare o, and she still mess up, she no con show at all.  — (I sent her transportation fare and she eventually disappointed me by not showing up.)

Related forms


Synonyms

Translations

  • English: fart, misbehave