Difference between revisions of "message"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Wetin person tell anoder person. | #Wetin person tell anoder person. | ||
− | #:*{{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|( | + | #:*{{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(NSC_2020, I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|( | + | #:*{{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|(NSC_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)}} |
#Someting wey person dey do for anoder person. | #Someting wey person dey do for anoder person. | ||
#:*{{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh, who mandated us?)}} | #:*{{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh, who mandated us?)}} | ||
#:*{{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} | #:*{{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} | ||
#Wetin dem dey send person inside phone. | #Wetin dem dey send person inside phone. | ||
− | #:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |( | + | #:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_2020, Have you checked your sms?)}} |
#Wetin pastor preach for church. | #Wetin pastor preach for church. | ||
− | #:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|( | + | #:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 04:17, 28 October 2022
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Noun
- Wetin person tell anoder person.
- My Oga say make I give Bisi one message. — (NSC_2020, I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
- Dem leave message say make people no dey park motor for dere again. — (NSC_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (NSC_2020, Have you checked your sms?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (NSC_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)
Synonyms
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Transitive Verb
Make dem send person someting inside phone.
- I go message you when I get the alert. — NSC_Abonyi_2020, I will inform you that I have received the credit.)
Serial Verb
Make dem tell person someting.
- Send your pikin make she come message me wen you don ready. — (NSC_Abonyi_2020, Send your daughter to me when you are all set.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: text, inform