Difference between revisions of "message"

m (Conversion script moved page Message to message: Converting page titles to lowercase)
 
(46 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English message
+
From: English ''message''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mÉsédZ
+
*mɛ́sȇdʒ
 
<sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 10
 
* Frequency rank in NSC treebank: 716
 
* Frequency in raw corpus: 528
 
* Frequency rank in raw corpus: 618
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
message: errand -- Definition in Naija?
+
#Wetin person tell anoder person.
 
+
#:*{{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|(The new instruction is that motorists should no longer park there.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Someting wey person dey do for anoder person.
#: {{ux|dv|Pile '''message''' me.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(Eh, who mandated us?)}}
# - (frequency:119)
+
#:*{{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}}
#: {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(BEN_24_Bunkering_DG__50, Eh no one mandated us to do this, so why the trouble ?)}}
+
#Wetin dem dey send person inside phone.
#: {{ux|dv|E get '''message''' for e fans dem. |(bbc__44534, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(Have you checked your sms?)}}  
# det (frequency:69)
+
#Wetin pastor preach for church.
#: {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''; |(jw__18993, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}}
#: {{ux|dv|We dey take this '''message''' play? |(jw__6857, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Buhari Eid '''message''' |(bbc__20808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How Zechariah '''message''' take help God people that time? |(jw__14524, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Rule 4: No send long '''message''' |(bbc__86045, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eh mstchew na important '''message''', |(NST_cleaned__26646, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Na the Jews God first give im '''message'''. |(jw__32986, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so some people no accept our '''message''' before. |(jw__15079, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Despite di issues, some key '''message''' dey loud and clear. |(bbc__30175, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why you think sey the '''message''' from heaven hard to believe? |(jw__47006, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|^ [1]  Jesus tell dem sey  Make dem preach the correct '''message'''. |(jw__48199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So apart from business, which oder '''message''' dey important to you? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__46, So apart from business, which other message is important to you?)}}
 
# dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Weda you send broadcast '''message''' or not, di world no go end. |(bbc__98433, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Maria come dey pity for dem, because e know sey na '''message''' dem send dem. |(jw__40074, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|President Biya tweet about di '''message'''. |(bbc__83152, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So make we choose wetin go make people listen to the '''message'''.​— 1 Cor. |(jw__4143, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Kinge Thompson Njie send '''message''' for '''message''' for Health Minister Manaouda Malachi. |(bbc__52222, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis letter and di explanation dey look like '''message''' give di Church say no bodi go big pass di law from now on. |(bbc__40845, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I gats reply di '''message''' you know. |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__41, I have to answer the message, you know.)}}
 
#: {{ux|dv|The '''message''' for inside Bible, who get am? |(jw__35391, __no translation__)}}
 
# acl-amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E no tay wey some pipo arrange one #BloodOnTheFlag movement to send strong '''message''' to goment on top di same mata. |(bbc__45017, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey draw im photo #BloodOnTheFlag campaigner wan send strong '''message''' to goment |(bbc__64580, __no translation__)}}
 
# amod-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|She tok say dis na big '''message''' for di individual.Dis no be about remote science; |(bbc__89240, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dia death while dem dey for police cell, dey send bad '''message''' about di way di authorities dey use force to overpower pipo wey no support dem. |(bbc__1934, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|This slave dey under Jesus Christ wey be the ‘head for the congregation.’  Like the governing body for apostle dem time, this slave believe sey everything wey dey Bible na God Word or '''message''' and dem value am well well. |(jw__18166, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even though say im be answer di first letter dem wey invite am for di debate, come even ask wia di venue of di debate go hold because say im bin no dey Asaba, but e no answer any call or text '''message''' to confam weda or not e don enta Asaba and e no show for di debate venue last last. |(bbc__47779, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem make dis announcement today, which be '''message''' to finance Minister say government for check di issue of water den electricity tariffs. |(bbc__29304, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP Amr Warda  don join di Egypt team but will not be available for Sunday's final group game Egypt striker Amr Warda don receive welcome back '''message''' to join di African Cup of Nations team 48 hours after dem suspend am for bad behaviour, the Egyptian FA  said on Friday. |(bbc__9759, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Nobodi sabi di name of di pesin wey send dem di '''message''' or wia dem dey. |(bbc__75346, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Aside di '''message''' and promise, di president spend di day with different activities. |(bbc__17584, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64
+
[[sms]]
 
 
====Antonyms====
 
* letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: errand
+
* English: ''errand, instruction, mandate'', ''sermon''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
message: text -- Definition in Naija?
+
#Make dem send person someting inside phone. 
 
+
#:*{{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].|(I will inform you that I have received the credit.)}}
 
+
#Make dem tell person someting.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|(Send your daughter to me when you are all set.)}}  
#: {{ux|dv|Im later '''message''' me for night sey make I come im house.|no translation}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64
+
[[send]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* letter 0.73 602, spirit 0.60 665, voice 0.59 266, informate 0.59 357, phone 0.58 535, gift 0.58 275, word 0.58 889, direction 0.56 71, messages 0.56 64
+
[[get]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: text
+
* English: ''text, inform''

Latest revision as of 19:05, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Noun

  1. Wetin person tell anoder person.
    • My Oga say make I give Bisi one message.  — (I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
    • Dem leave message say make people no dey park motor for dere again.  — (The new instruction is that motorists should no longer park there.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (Eh, who mandated us?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (Have you checked your sms?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)

Synonyms

sms

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — (I will inform you that I have received the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — (Send your daughter to me when you are all set.)

Synonyms

send

Antonyms

get

Translations

  • English: text, inform