Difference between revisions of "message"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Naija) |
||
(20 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * mɛ́sȇdʒ | + | *mɛ́sȇdʒ |
<sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Wetin person | + | #Wetin person tell anoder person. |
− | #:* {{ux|dv| My Oga say make I give | + | #:*{{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dem leave '''message''' say make people no dey park | + | #:*{{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|(The new instruction is that motorists should no longer park there.)}} |
#Someting wey person dey do for anoder person. | #Someting wey person dey do for anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |( | + | #:*{{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(Eh, who mandated us?)}} |
− | #:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} | + | #:*{{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} |
#Wetin dem dey send person inside phone. | #Wetin dem dey send person inside phone. | ||
− | #:*{{ux|dv| You don check di '''message''' wey dey your phone? |( | + | #:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(Have you checked your sms?)}} |
#Wetin pastor preach for church. | #Wetin pastor preach for church. | ||
− | #:*{{ux|dv| Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|( | + | #:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}} |
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[sms]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''errand, instruction, mandate'', ''sermon'' | * English: ''errand, instruction, mandate'', ''sermon'' | ||
Line 34: | Line 27: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make dem send person someting inside phone. | #Make dem send person someting inside phone. | ||
− | #* {{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].| | + | #:*{{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].|(I will inform you that I have received the credit.)}} |
− | #Make dem tell person someting. | + | #Make dem tell person someting. |
− | #:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.| | + | #:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|(Send your daughter to me when you are all set.)}} |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[send]] | [[send]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | [[ | + | [[get]] |
− | + | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''text, inform'' | * English: ''text, inform'' |
Latest revision as of 19:05, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Noun
- Wetin person tell anoder person.
- My Oga say make I give Bisi one message. — (I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
- Dem leave message say make people no dey park motor for dere again. — (The new instruction is that motorists should no longer park there.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (Eh, who mandated us?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (Have you checked your sms?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)
Synonyms
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Verb
- Make dem send person someting inside phone.
- I go message you when I get the alert. — (I will inform you that I have received the credit.)
- Make dem tell person someting.
- Send your pikin make she come message me wen you don ready. — (Send your daughter to me when you are all set.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: text, inform