Difference between revisions of "message"

 
(17 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mɛ́sȇdʒ
+
*mɛ́sȇdʒ
 
<sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-message.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-message.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 10
 
* Frequency rank in NSC treebank: 716
 
* Frequency in raw corpus: 528
 
* Frequency rank in raw corpus: 618
 
 
===Definition===
 
Di ting wey dem sey make person tell anoder person.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Wetin person dey tell anoder person.
+
#Wetin person tell anoder person.
#:* {{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)}}
+
#:*{{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)}}
#:* {{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|(NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park motor for dere again.|(The new instruction is that motorists should no longer park there.)}}
 
#Someting wey person dey do for anoder person.   
 
#Someting wey person dey do for anoder person.   
#:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh, who mandated us?)}}
+
#:*{{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(Eh, who mandated us?)}}
#:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}}
+
#:*{{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}}
 
#Wetin dem dey send person inside phone.
 
#Wetin dem dey send person inside phone.
#:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)}}  
+
#:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(Have you checked your sms?)}}  
 
#Wetin pastor preach for church.
 
#Wetin pastor preach for church.
#:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 36: Line 27:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make dem send person someting inside phone.   
 
#Make dem send person someting inside phone.   
#* {{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].|NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)}}
+
#:*{{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].|(I will inform you that I have received the credit.)}}
#Make dem tell person someting.  
+
#Make dem tell person someting.
#:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|(Send your daughter to me when you are all set.)}}  
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[send]]  
 
[[send]]  
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[receive]]  
+
[[get]]
+
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''text, inform''
 
* English: ''text, inform''

Latest revision as of 19:05, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Noun

  1. Wetin person tell anoder person.
    • My Oga say make I give Bisi one message.  — (I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
    • Dem leave message say make people no dey park motor for dere again.  — (The new instruction is that motorists should no longer park there.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (Eh, who mandated us?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (Have you checked your sms?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I almost discontinued my affair with my sugar mummy.)

Synonyms

sms

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — (I will inform you that I have received the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — (Send your daughter to me when you are all set.)

Synonyms

send

Antonyms

get

Translations

  • English: text, inform