Difference between revisions of "message"

Line 33: Line 33:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
make person do someting   
+
#Make dem send person someting inside phone.  
#* {{ux|dv|I go '''message''' you when I get the [[alert]].|Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit}}
+
#* {{ux|dv| I go '''message''' you when I get the [[alert]].|NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)}}
 
+
#Make dem tell person someting.
 +
#:* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
send, sms
+
[[send]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
receive  
+
[[receive]]
 
   
 
   
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: text
+
* English: ''text, inform''

Revision as of 11:34, 14 October 2020

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 716
  • Frequency in raw corpus: 528
  • Frequency rank in raw corpus: 618

Definition

Di ting wey dem sey make person tell anoder person.

Noun

  1. Wetin person dey tell anoder person.
    • My Oga say make I give aunty Aggy one message.  — (NSC_Odirin_2020, My boss said I should deliver a message to aunty Aggy.)
    • Dem leave message say make people no dey park moto for dere again.  — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that people should no longer park their cars there again.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (NSC_2020, Eh who mandated us to do this?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (NSC_Odirin_2020, Have you checked the messages in your phone?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (NSC_Odirin_2020, the sermon delivered today at the church by the pastor, was really touching. I almost told my sugar mummy that I was no longer interested.)

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)

Synonyms

send

Antonyms

receive

Translations

  • English: text, inform