Difference between revisions of "message"

Line 19: Line 19:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Wetin person dey tell anoder person.
 
#Wetin person dey tell anoder person.
#:* {{ux|dv| My Oga say make I give aunty Aggy one '''message'''.|(NSC_Odirin_2020, My boss said I should  deliver a message to aunty Aggy.)}}
+
#:* {{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)}}
#:* {{ux|dv| Dem leave '''message''' say make people no dey park moto for dere again.|(NSC_Odirin_2020, The new instruction is that people should no longer park their cars there again.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park moto for dere again.|(NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)}}
 
#Someting wey person dey do for anoder person.   
 
#Someting wey person dey do for anoder person.   
#:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh who mandated us to do this?)}}
+
#:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh, who mandated us?)}}
 
#:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}}
 
#:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}}
 
#Wetin dem dey send person inside phone.
 
#Wetin dem dey send person inside phone.
#:*{{ux|dv| You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_Odirin_2020, Have you checked the messages in your phone?)}}  
+
#:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)}}  
 
#Wetin pastor preach for church.
 
#Wetin pastor preach for church.
#:*{{ux|dv| Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_Odirin_2020, the sermon delivered today at the church by the pastor, was really touching. I almost told my sugar mummy that I was no longer interested.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 09:52, 8 November 2020

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 716
  • Frequency in raw corpus: 528
  • Frequency rank in raw corpus: 618

Definition

Di ting wey dem sey make person tell anoder person.

Noun

  1. Wetin person dey tell anoder person.
    • My Oga say make I give Bisi one message.  — (NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)
    • Dem leave message say make people no dey park moto for dere again.  — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)

Synonyms

sms

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)

Synonyms

send

Antonyms

receive

Translations

  • English: text, inform