Difference between revisions of "message"
Line 13: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 528 | * Frequency in raw corpus: 528 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 618 | * Frequency rank in raw corpus: 618 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 21:25, 18 November 2020
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 716
- Frequency in raw corpus: 528
- Frequency rank in raw corpus: 618
Noun
- Wetin person dey tell anoder person.
- My Oga say make I give Bisi one message. — (NSC_Odirin_2020, I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
- Dem leave message say make people no dey park motor for dere again. — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)
Synonyms
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Transitive Verb
Make dem send person someting inside phone.
- I go message you when I get the alert. — NSC_Odirin_2020, I will inform you that I have received the credit.)
Serial Verb
Make dem tell person someting.
- Send your pikin make she come message me wen you don ready. — (NSC_Odirin_2020, Send your daughter to me when you are all set.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: text, inform