Difference between revisions of "message"
Line 31: | Line 31: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
Make dem tell person someting. | Make dem tell person someting. | ||
− | :* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|( | + | :* {{ux|dv| Send your pikin make she come '''message''' me wen you don ready.|(NSC_Abonyi_2020, Send your daughter to me when you are all set.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:02, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Noun
- Wetin person tell anoder person.
- My Oga say make I give Bisi one message. — (NSC_Abonyi_2020, I was asked by my boss to deliver a message to Bisi.)
- Dem leave message say make people no dey park motor for dere again. — (NSC_Abonyi_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (NSC_Abonyi_2020, Have you checked your sms?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (NSC_Abonyi_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)
Synonyms
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Transitive Verb
Make dem send person someting inside phone.
- I go message you when I get the alert. — NSC_Abonyi_2020, I will inform you that I have received the credit.)
Serial Verb
Make dem tell person someting.
- Send your pikin make she come message me wen you don ready. — (NSC_Abonyi_2020, Send your daughter to me when you are all set.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: text, inform