Difference between revisions of "message"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Wetin person dey tell anoder person. | #Wetin person dey tell anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv| My Oga say make I give | + | #:* {{ux|dv|My Oga say make I give Bisi one '''message'''.|(NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dem leave '''message''' say make people no dey park moto for dere again.|(NSC_Odirin_2020, The new instruction is that | + | #:* {{ux|dv|Dem leave '''message''' say make people no dey park moto for dere again.|(NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)}} |
#Someting wey person dey do for anoder person. | #Someting wey person dey do for anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh who mandated us | + | #:* {{ux|dv|Eh na who send us '''message'''? |(NSC_2020, Eh, who mandated us?)}} |
#:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} | #:* {{ux|dv|Isaiah go the '''message'''. |(jw__18993, Isaiah went on the errand.)}} | ||
#Wetin dem dey send person inside phone. | #Wetin dem dey send person inside phone. | ||
− | #:*{{ux|dv| You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_Odirin_2020, Have you checked | + | #:*{{ux|dv|You don check di '''message''' wey dey your phone? |(NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)}} |
#Wetin pastor preach for church. | #Wetin pastor preach for church. | ||
− | #:*{{ux|dv| Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_Odirin_2020, the | + | #:*{{ux|dv|Dat '''message''' pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.|(NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 09:52, 8 November 2020
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 716
- Frequency in raw corpus: 528
- Frequency rank in raw corpus: 618
Definition
Di ting wey dem sey make person tell anoder person.
Noun
- Wetin person dey tell anoder person.
- My Oga say make I give Bisi one message. — (NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)
- Dem leave message say make people no dey park moto for dere again. — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)
Synonyms
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Verb
- Make dem send person someting inside phone.
- I go message you when I get the alert. — NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)
- Make dem tell person someting.
- Send your pikin make she come message me wen you don ready. — NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: text, inform