Difference between revisions of "message"

Line 43: Line 43:
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[receive]]  
+
[[get]]
+
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''text, inform''
 
* English: ''text, inform''

Revision as of 10:05, 8 November 2020

Naija

Etymology

From: English message

Pronunciation

  • mɛ́sȇdʒ

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 716
  • Frequency in raw corpus: 528
  • Frequency rank in raw corpus: 618

Definition

Di ting wey dem sey make person tell anoder person.

Noun

  1. Wetin person dey tell anoder person.
    • My Oga say make I give Bisi one message.  — (NSC_Odirin_2020, My boss told me to deliver a message to Bisi.)
    • Dem leave message say make people no dey park motor for dere again.  — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that motorists should no longer park there.)
  2. Someting wey person dey do for anoder person.
    • Eh na who send us message?  — (NSC_2020, Eh, who mandated us?)
    • Isaiah go the message.  — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
  3. Wetin dem dey send person inside phone.
    • You don check di message wey dey your phone?  — (NSC_Odirin_2020, Have you checked your sms?)
  4. Wetin pastor preach for church.
    • Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again.  — (NSC_Odirin_2020, The sermon the pastor delivered today was really soul searching. I nearly almost discontinued my affair with my sugar mummy.)

Synonyms

sms

Translations

  • English: errand, instruction, mandate, sermon

Verb

  1. Make dem send person someting inside phone.
    • I go message you when I get the alert.  — NSC_Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit.)
  2. Make dem tell person someting.
    • Send your pikin make she come message me wen you don ready.  — NSC_Odirin_2020, Tell your daughter to call me when you are ready.)

Synonyms

send

Antonyms

get

Translations

  • English: text, inform