message
Naija
Alternative forms
mesage
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛsédʒ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 716
- Frequency in raw corpus: 528
- Frequency rank in raw corpus: 618
Definition
Di ting wey dem sey make person tell anoder person
Noun
Di ting wey person go tell somebody or do for somebody
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh who mandated us to do this?)
- Isaiah go the message; — (jw__18993, Isaiah went on the errand)
Translations
- English: errand
Verb
make person do someting
- I go message you when I get the alert. — Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit
Synonyms
send, sms
Antonyms
receive
Translations
- English: text