message
Naija
Etymology
From: English message
Pronunciation
- mɛ́sȇdʒ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 716
- Frequency in raw corpus: 528
- Frequency rank in raw corpus: 618
Definition
Di ting wey dem sey make person tell anoder person.
Noun
- Wetin person dey tell anoder person.
- My Oga say make I give aunty Aggy one message. — (NSC_Odirin_2020, My boss said I should deliver a message to aunty Aggy.)
- Dem leave message say make people no dey park moto for dere again. — (NSC_Odirin_2020, The new instruction is that people should no longer park their cars there again.)
- Someting wey person dey do for anoder person.
- Eh na who send us message? — (NSC_2020, Eh who mandated us to do this?)
- Isaiah go the message. — (jw__18993, Isaiah went on the errand.)
- Wetin dem dey send person inside phone.
- You don check di message wey dey your phone? — (NSC_Odirin_2020, Have you checked the messages in your phone?)
- Wetin pastor preach for church.
- Dat message pastor preach today ehn, touch me die. I almost tell my sugar mummy say I no dey do again. — (NSC_Odirin_2020, the sermon delivered today at the church by the pastor, was really touching. I almost told my sugar mummy that I was no longer interested.)
Translations
- English: errand, instruction, mandate, sermon
Verb
make person do someting
- I go message you when I get the alert. — Odirin_2020, I will send you a message when I receive the credit
Synonyms
send, sms
Antonyms
receive
Translations
- English: text