Difference between revisions of "mind"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | |||
− | |||
# Na dat part of person body wey e take dey tink tings. | # Na dat part of person body wey e take dey tink tings. | ||
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}} | #:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}} |
− | # | + | # Na for people to do ting togeda. |
− | #: {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456 | + | #:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}} | |
− | + | # Na to say how person feel about someting or anoder person. | |
− | + | #: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}} | |
− | + | # na to follow wetin body tell am make im do. | |
− | #: {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Dem dey do wetin dia '''mind''' tok |(bbc__28758. They follow their instinct)}} |
− | # | + | #:* {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694 | + | # Na to speak or do tings wit togeder. |
− | #: {{ux|dv|Dem dey do wetin dia '''mind''' tok |(bbc__28758 | + | #:* {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}} | + | # Na for person to face wetin concern am leave oder people matter. |
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}} | ||
− | # | ||
− | |||
− | |||
#:* {{ux|dv| I beg leave my daughter make yoy '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)}} | #:* {{ux|dv| I beg leave my daughter make yoy '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)}} | ||
− | + | # Na to pack person energy put for oder tings. | |
− | #: {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} | + | #:* {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, )}} |
− | #: {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, )}} | + | # Na say person get courage and fit do strong ting |
− | + | #:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}} | |
− | #: {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 18:17, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English mind
Pronunciation
- máìnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 341
- Frequency in raw corpus: 3331
- Frequency rank in raw corpus: 116
Noun
- Na dat part of person body wey e take dey tink tings.
- Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life. — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
- But men mind dey different. — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)
- Na for people to do ting togeda.
- Help us to fit get one mind. — (jw__13797, __no translation__)
- Nothing sweet pass one mind, — (jw__27456, __no translation__)
- To serve God with im heart and mind, — (jw__37767, __no translation__)
- Na to say how person feel about someting or anoder person.
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- na to follow wetin body tell am make im do.
- Dem dey do wetin dia mind tok — (bbc__28758. They follow their instinct)
- We fit get love and better mind like Jonathan? — (jw__16704, __no translation__)
- Na to speak or do tings wit togeder.
- If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one mind. — (jw__32685, __no translation__)
- E sey any kingdom wey no get one mind, go fall. — (jw__2589, __no translation__)
- Na for person to face wetin concern am leave oder people matter.
- I beg leave my daughter make yoy 'mind your own business. — (NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)
- Na to pack person energy put for oder tings.
- Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport. — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
- No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. — (bbc__5411, __no translation__)
- Di training for Karate no be for physical defence only, but for mind — (bbc__39106, )
- Na say person get courage and fit do strong ting
- He kill big snake, him really get mind I beg. — (NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: opinion
Verb
- Na make person no pay attention to person or someting.
- Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be. — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
- No mind am. — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
- My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather. — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
Synonyms
Translations
- English: disregard or ignore