Difference between revisions of "mind"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55...")
 
 
(21 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55 198
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English mind
+
From: English ''mind''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* maɪnd
+
* máìnd
<sm2>Pcm-ng-mind.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-mind.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-mind.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-mind.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 31
 
* Frequency rank in NSC treebank: 341
 
* Frequency in raw corpus: 3331
 
* Frequency rank in raw corpus: 116
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
mind: no definition -- Definition in Naija?
+
# Wetin person take dey reason and tink tings.
 
+
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(My thoughts towards all men are pure and good)}}
 
+
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)}}
# case (frequency:632)
+
#:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
#: {{ux|dv|Any peace of '''mind''', |(jw__1933, __no translation__)}}
+
# Sey people dey do tings togeder.
#: {{ux|dv|E sweet am for '''mind'''. |(katakata__525, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)}}
# - (frequency:450)
+
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life. |(In this life, unity of purpose is the best.)}}
#: {{ux|dv|But get '''mind'''. |(jw__19145, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| E suppose make sense make people sey dey di same house get di same '''mind'''. |(People who live in the same house should have similar ideas.)}}
#: {{ux|dv|Help us get '''mind'''! |(jw__13793, __no translation__)}}
+
# Sey wetin person tink about someting or person.
# amod (frequency:209)
+
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
#: {{ux|dv|Na strong '''mind'''. |(jw__28226, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(Can we say our opinion before the money is paid?)}}
#: {{ux|dv|We go get clean '''mind'''. |(jw__39717, __no translation__)}}
+
# Sey make person get courage and fit do strong ting.
# det (frequency:184)
+
#:* {{ux|dv|E kill big snake, e really get '''mind''' I beg. |(He actually is bold to have killed a snake.)}}
#: {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)}}
#: {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:114)
 
#: {{ux|dv|Alaska Pepper '''mind'''. |(NST_cleaned__37676, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men are different.)}}
 
# cc (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Make we use all our heart and '''mind''' |(jw__23352, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey do wetin dia '''mind''' tok |(bbc__28758, __no translation__)}}
 
# amod-cc (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Una no go come dey use better '''mind''' and clean '''mind''' follow Christ.’​— 2 Cor. |(jw__2106, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E arrange dem well, give dem peace, and one '''mind'''.​— Deut. |(jw__17399, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}}
 
# nummod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Our Memorial dey show sey all of us get one '''mind'''. |(jw__12302, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Mind''' to… |(IBA_27_Nigerian-Police_DG__98, Mind to...)}}
 
#: {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even though e no too clear why di producers give di bad guys di name Kyrgyz, di original people wey get di name no '''mind''' at all for social media, sotay e dey sweet dem sef. |(bbc__47720, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Among players wey don reach Mbappe age, na one don reach im level whether technical, physical or for '''mind'''. |(bbc__8182, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[court mind|court mind]]
 
 
 
#: {{ux|dv|court no go mek workingplaceal order wey concern pikin unless di court mind come down sey di place get vacancy wey di pikin go stay. |(hildrights__1490, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wen di officer wey dey supervise apply give/to di court where di pikin must dey go for bail and surety as e dey dis Act mek di Court see di pikin again, mek di Court change di condition of bail and surety and free di pikin if di court mind reach ground sey di way pikin dey behave na sey na only supervision di pikin need. |(hildrights__883, __no translation__)}}* [[mind work|mind work]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na special place wey people dey use their mind work. |(jw__26118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We fit still use one mind work together even though sey we get different character. |(jw__10051, __no translation__)}}* [[pesin mind|pesin mind]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Rebecca Hendin/BBC Three Porn and masturbation de occupy pesin mind well well |(bbc__84749, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If pesin dey use to am e don become drug addict be dat and di tin fit to scatter pesin mind and body. |(bbc__25880, __no translation__)}}* [[pikin mind|pikin mind]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Make sure sey the truth wey dey Bible touch your pikin mind |(jw__22755, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Papa and mama go make sure sey God Word touch their pikin mind. |(jw__28811, __no translation__)}}* [[pipo mind|pipo mind]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di memory of di incident go still fresh for pipo mind. |(bbc__77515, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Still, weda dis kain song follow make pipo mind no see yahoo yahoo as crime, e hard to talk for sure. |(bbc__92365, __no translation__)}}
 
  
====Synonymes====
+
====Related forms====
* faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55 198
+
* [[church mind]],  
 
+
====Synonyms====
====Antonymes====
+
* [[eye]], [[liver]],  
* faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55 198
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''opinion'', ''courage'', ''mind''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
mind: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person dey reason someting.
 +
:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who di person be. |(I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}}
 +
:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
 +
:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
 +
:* {{ux|dv| [[Abeg]] leave my daughter make you '''mind''' your own business. |(Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
  
 +
====Synonyms====
 +
* [[adoncare]]
  
# advmod-obj (frequency:4)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
+
* English: ''disregard or ignore''
#: {{ux|dv|Don'T '''mind''' di man. |(ENU_16_Fishfarm_DG__169, Don't mind the man.)}}
 
# aux (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Ehen una go fit contribute, talk wetin una dey una '''mind'''. |(IBA_35_Christopher-And-David_DG__104, Ehen, you can contribute, say what's on your mind...)}}
 
#: {{ux|dv|Di most important ting na wetin dey di '''mind''', wetin dey di heart, where be sey cloth dey cover. |(BEN_37_French-President-Marriage_DG__35, The most important thing is what is in the mind. What is in the heart, which cloths do covers.)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You think sey Noah close mouth or e tell dem to '''mind''' their business? |(jw__13698, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible tell us sey: ‘Because of the joy wey dey im front e bear am as dem nail am put for pole, e no '''mind''' the shame.’  Jesus happy sey e fit make God name clean. |(jw__22277, __no translation__)}}
 
# advmod-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I want tell di person sey hope sey you no '''mind''', na Pidgin, we dey speak o! |(NST_cleaned__32848, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Whether na drama or action we no '''mind''' but since our customers dey enjoy comedy plenty, e no go bad if producers find space pepper dia drama movie with small comedy, dis formula na win-win for everybodi. |(bbc__8168, __no translation__)}}
 
# advmod-aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If you watch am, even na for TV, you no go '''mind''', e go sweet you. |(NST_cleaned__22279, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we believe sey Jehovah know wetin dey people '''mind''' how e go help us see  the people wey we dey preach to? |(jw__16439, __no translation__)}}
 
# advmod-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But if na correct fight with all the rules dem, I fit fight, I no '''mind''' that one, na wetin Mr Joshua talk. |(bbc__8393, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 
+
===Idiom===
====Synonymes====
+
* De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink.
* faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55 198
+
:* {{ux|dv| O boy my '''mind no reach ground''' at all. Evryting just tire person.|(Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)}}
 
+
:* {{ux|dv| My wife dey hospital as I dey yarn with you so. '''My mind dey up''' and I dey find money wey I go give dem for hospital.| (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)}}
====Antonymes====
 
* faith 0.75 848, mouth 0.70 1242, body 0.63 1958, belle 0.62 914, heart 0.61 565, hand 0.60 3099, sense 0.58 1009, temper 0.56 66, eyes 0.55 198
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 

Latest revision as of 22:47, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey reason and tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (My thoughts towards all men are pure and good)
    • But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)
    • Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  2. Sey people dey do tings togeder.
    • Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family.  — (It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
    • Nothing sweet pass one mind for dis life.  — (In this life, unity of purpose is the best.)
    E suppose make sense make people sey dey di same house get di same mind.  — (People who live in the same house should have similar ideas.)
  3. Sey wetin person tink about someting or person.
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)
    • We fit talk our mind now before di money come?  — (Can we say our opinion before the money is paid?)
  4. Sey make person get courage and fit do strong ting.
    • E kill big snake, e really get mind I beg.  — (He actually is bold to have killed a snake.)
    • No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so.  — ( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion, courage, mind

Verb

  • Make person dey reason someting.
  • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who di person be.  — (I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
  • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
  • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
  • Abeg leave my daughter make you mind your own business.  — (Please mind your business nd leave my daughter alone.)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore

Idiom

  • De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink.
  • O boy my mind no reach ground at all. Evryting just tire person.  — (Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)
  • My wife dey hospital as I dey yarn with you so. My mind dey up and I dey find money wey I go give dem for hospital.  —  (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)