Difference between revisions of "mind"

 
(14 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* máìnd
 
* máìnd
<sm2>Pcm-ng-mind.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-mind.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-mind.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-mind.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na dat part of person body wey e take dey tink tings.
+
# Wetin person take dey reason and tink tings.  
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)}}
+
#:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(My thoughts towards all men are pure and good)}}
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71. But men think differently.)}}
+
#:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)}}
# Na for people to do ting togeda.
+
#:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
#:* {{ux|dv|Help us to fit get one '''mind'''. |(jw__13797, __no translation__)}}
+
# Sey people dey do tings togeder.
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''', |(jw__27456, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)}}
#:* {{ux|dv|To serve God with im heart and '''mind''', |(jw__37767, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life. |(In this life, unity of purpose is the best.)}}
# Na to say how person feel about someting or anoder person.
+
#: {{ux|dv| E suppose make sense make people sey dey di same house get di same '''mind'''. |(People who live in the same house should have similar ideas.)}}
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694. They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
+
# Sey wetin person tink about someting or person.
# na to follow wetin body tell am make im do.
+
#: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)}}
#:* {{ux|dv|Dem dey do wetin dia '''mind''' tok |(bbc__28758. They follow their instinct)}}
+
#:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(Can we say our opinion before the money is paid?)}}
#:* {{ux|dv|We fit get love and better '''mind''' like Jonathan? |(jw__16704, __no translation__)}}
+
# Sey make person get courage and fit do strong ting.
# Na to speak or do tings wit togeder.
+
#:* {{ux|dv|E kill big snake, e really get '''mind''' I beg. |(He actually is bold to have killed a snake.)}}
#:* {{ux|dv|If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one '''mind'''. |(jw__32685, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)}}
#:* {{ux|dv|E sey any kingdom wey no get one '''mind''', go fall. |(jw__2589, __no translation__)}}
 
# Na for person to face wetin concern am leave oder people matter.
 
#:* {{ux|dv| I beg leave my daughter make yoy '''mind'' your own business. |(NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
 
# Na to pack person energy put for oder tings.
 
#:* {{ux|dv|Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389.  Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''mind''' anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok. |(bbc__5411, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Di training for Karate no be for physical defence only, but for '''mind''' |(bbc__39106, )}}
 
# Na say person get courage and fit do strong ting
 
#:* {{ux|dv|He kill big snake, him really get '''mind''' I beg. |(NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 40: Line 31:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''opinion''
+
* English: ''opinion'', ''courage'', ''mind''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na make person no pay attention to person or someting.  
+
* Make person dey reason someting.
:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who im be. |(NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}}
+
:* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who di person be. |(I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}}
 
:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
 
:* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}}
:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
+
:* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}}
 +
:* {{ux|dv| [[Abeg]] leave my daughter make you '''mind''' your own business. |(Please mind your business nd leave my daughter alone.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[Adoncare]]
+
* [[adoncare]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''disregard or ignore''
 
* English: ''disregard or ignore''
 +
 +
===Idiom===
 +
* De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink.
 +
:* {{ux|dv| O boy my '''mind no reach ground''' at all. Evryting just tire person.|(Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)}}
 +
:* {{ux|dv| My wife dey hospital as I dey yarn with you so. '''My mind dey up''' and I dey find money wey I go give dem for hospital.| (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)}}

Latest revision as of 22:47, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey reason and tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (My thoughts towards all men are pure and good)
    • But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)
    • Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  2. Sey people dey do tings togeder.
    • Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family.  — (It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
    • Nothing sweet pass one mind for dis life.  — (In this life, unity of purpose is the best.)
    E suppose make sense make people sey dey di same house get di same mind.  — (People who live in the same house should have similar ideas.)
  3. Sey wetin person tink about someting or person.
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)
    • We fit talk our mind now before di money come?  — (Can we say our opinion before the money is paid?)
  4. Sey make person get courage and fit do strong ting.
    • E kill big snake, e really get mind I beg.  — (He actually is bold to have killed a snake.)
    • No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so.  — ( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion, courage, mind

Verb

  • Make person dey reason someting.
  • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who di person be.  — (I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
  • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
  • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
  • Abeg leave my daughter make you mind your own business.  — (Please mind your business nd leave my daughter alone.)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore

Idiom

  • De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink.
  • O boy my mind no reach ground at all. Evryting just tire person.  — (Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)
  • My wife dey hospital as I dey yarn with you so. My mind dey up and I dey find money wey I go give dem for hospital.  —  (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)