Difference between revisions of "mind"
(→Naija) |
|||
(19 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''mind'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * máìnd |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-mind.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-mind.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin person take dey reason and tink tings. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Me I know say na good '''mind''' I take dey follow everybody for dis my life. |(My thoughts towards all men are pure and good)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|But men '''mind''' dey different. |(KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put '''mind''' and body for wetin im sabi pass - sport. |(bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Sey people dey do tings togeder. |
− | + | #:* {{ux|dv|Na God we dey beg make e help us fit get one '''mind''' for dis family. |(It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' for dis life. |(In this life, unity of purpose is the best.)}} | |
− | #: {{ux|dv|But | + | #: {{ux|dv| E suppose make sense make people sey dey di same house get di same '''mind'''. |(People who live in the same house should have similar ideas.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Sey wetin person tink about someting or person. |
− | + | #: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|We fit talk our '''mind''' now before di money come? |(Can we say our opinion before the money is paid?)}} | |
− | + | # Sey make person get courage and fit do strong ting. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|E kill big snake, e really get '''mind''' I beg. |(He actually is bold to have killed a snake.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| No be sey di [[matter]] hard like that, but na if your '''mind''' carry am na im be di ting so. |( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)}} |
− | #: {{ux|dv|Nothing sweet pass one '''mind''' | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dem tell BBC Pidgin dia '''mind'''. |(bbc__23694, | ||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|E | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[church mind]], | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[eye]], [[liver]], |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''opinion'', ''courage'', ''mind'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person dey reason someting. | |
− | + | :* {{ux|dv| Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no '''mind''' who di person be. |(I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|No '''mind''' am. |(ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|My papa no '''mind''' am, e continue to dey give magazine to people wey gather. |(jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| [[Abeg]] leave my daughter make you '''mind''' your own business. |(Please mind your business nd leave my daughter alone.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[adoncare]] |
− | ==== | + | ====Translations==== |
− | * | + | * English: ''disregard or ignore'' |
− | === | + | ===Idiom=== |
− | * | + | * De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink. |
+ | :* {{ux|dv| O boy my '''mind no reach ground''' at all. Evryting just tire person.|(Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| My wife dey hospital as I dey yarn with you so. '''My mind dey up''' and I dey find money wey I go give dem for hospital.| (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)}} |
Latest revision as of 22:47, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English mind
Pronunciation
- máìnd
Noun
- Wetin person take dey reason and tink tings.
- Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life. — (My thoughts towards all men are pure and good)
- But men mind dey different. — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men think differently.)
- Because of sey Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport. — (bbc__19389, Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
- Sey people dey do tings togeder.
- Na God we dey beg make e help us fit get one mind for dis family. — (It is our prayer dat God helps us live in unity in this family.)
- Nothing sweet pass one mind for dis life. — (In this life, unity of purpose is the best.)
- E suppose make sense make people sey dey di same house get di same mind. — (People who live in the same house should have similar ideas.)
- Sey wetin person tink about someting or person.
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- We fit talk our mind now before di money come? — (Can we say our opinion before the money is paid?)
- Dem tell BBC Pidgin dia mind. — (bbc__23694, They gave BBC Pidgin their Opinion.)
- Sey make person get courage and fit do strong ting.
- E kill big snake, e really get mind I beg. — (He actually is bold to have killed a snake.)
- No be sey di matter hard like that, but na if your mind carry am na im be di ting so. — ( It is not that the matter is tough, but your possession of the issue is that the courage needed is in doubt.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: opinion, courage, mind
Verb
- Make person dey reason someting.
- Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who di person be. — (I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
- No mind am. — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
- My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather. — (jw__27802, My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)
- Abeg leave my daughter make you mind your own business. — (Please mind your business nd leave my daughter alone.)
Synonyms
Translations
- English: disregard or ignore
Idiom
- De dey use am talk of someting wey dey disturb person for mind wey de make am worry or tink.
- O boy my mind no reach ground at all. Evryting just tire person. — (Dear friend I am really worried. I am tired of everything.)
- My wife dey hospital as I dey yarn with you so. My mind dey up and I dey find money wey I go give dem for hospital. — (My wife is at the hospital. I am so worried and I need money to settle the hospital bills.)