mind

Revision as of 18:04, 10 February 2021 by 154.66.40.3 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English mind

Pronunciation

  • máìnd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 31
  • Frequency rank in NSC treebank: 341
  • Frequency in raw corpus: 3331
  • Frequency rank in raw corpus: 116

Noun

  1. Na say person get courage and fit do strong ting
  2. Na to do ting togeda
  3. Na dat part of person body wey e take dey tink tings.
    • Me I know say na good mind I take dey follow everybody for dis my life.  — (NSC_Legbeti_2021. My thoughts towards all men are pure and good)
    • We go get clean mind.  — (jw__39717, __no translation__)
  4. det (frequency:184)
    Help us to fit get one mind.  — (jw__13797, __no translation__)
    Nothing sweet pass one mind,  — (jw__27456, __no translation__)
  5. nmod (frequency:114)
    But men mind dey different.  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__71, But men are different.)
  6. cc (frequency:22)
    Make we use all our heart and mind  — (jw__23352, __no translation__)
    To serve God with im heart and mind,  — (jw__37767, __no translation__)
  7. dep (frequency:16)
    Dem tell BBC Pidgin dia mind.  — (bbc__23694, __no translation__)
    Dem dey do wetin dia mind tok  — (bbc__28758, __no translation__)
  8. amod-cc (frequency:12)
    We fit get love and better mind like Jonathan?  — (jw__16704, __no translation__)
    Una no go come dey use better mind and clean mind follow Christ.’​— 2 Cor.  — (jw__2106, __no translation__)
  9. cc-det (frequency:6)
    E arrange dem well, give dem peace, and one mind.​— Deut.  — (jw__17399, __no translation__)
    If we do wetin Bible talk, we dey join to make congregation clean, get peace and one mind.  — (jw__32685, __no translation__)
  • Na to speak or do tings wit unity.
  1. E sey any kingdom wey no get one mind, go fall.  — (jw__2589, __no translation__)
    Our Memorial dey show sey all of us get one mind.  — (jw__12302, __no translation__)
  2. conj (frequency:3)
  • Na for person to face wetin concern am leave oder people matter.
    • I beg leave my daughter make yoy 'mind your own business.  — (NSC_Legbeti_2021. Please mind your business nd leave my daughter alone.)
  • Na to pack person energy put for oder tings.
  1. Because of say Nigeria school no gree take am, Vitalis put mind and body for wetin im sabi pass - sport.  — (bbc__19389. Vitalis focused on sports when he couldn't gain admission into Nigerian schools.)
  1. No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet, im tok.  — (bbc__5411, __no translation__)
    Di training for Karate no be for physical defence only, but for mind  — (bbc__39106, )
  • Na for person to have courage.
  1. He kill big snake, him really get mind I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. He actually is bold to have killed a snake.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: opinion

Verb

  • Na make person no pay attention to person or someting.
    • Me I fit fight anybody wey insult my mama. I no mind who im be.  — (NSC_Legbeti_2021. I will fight whoever insults my mother regardless of who the person is.)
    • No mind am.  — (ENU_16_Fishfarm_DG__173, Don't mind him.)
    • My papa no mind am, e continue to dey give magazine to people wey gather.  — (jw__27802. My father ignored him and continued sharing the magazine to everyone gathered.)

Synonyms

Translations

  • English: disregard or ignore