Difference between revisions of "mix"
(→Naija) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
* [[fight]] | * [[fight]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''mix integrate, associate'' |
Revision as of 22:04, 1 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English mix
Pronunciation
- mís
Verb
- Make someting and someting enter deirsef.
- Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body, — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
- E no fit mix. — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
- Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise. — (jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)
- Make person dey relate wellwell
- E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter. — (bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)
- I no wan make my pikin mix wit bad guy. — (IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mix integrate, associate