Difference between revisions of "mix"
(→Verb) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make someting and someting enter deirsef. | # Make someting and someting enter deirsef. | ||
− | #:* {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body | + | #:* {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body. |(WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)}} |
#:* {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}} | #:* {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)}} | #:* {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)}} | ||
− | #Make person dey relate [[wellwell]] | + | #Make person dey relate [[wellwell]]. |
#:* {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)}} | #:* {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I no wan make my pikin '''mix''' wit bad guy. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)}} | #:* {{ux|dv|I no wan make my pikin '''mix''' wit bad guy. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)}} |
Revision as of 15:39, 10 November 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English mix
Pronunciation
- mís
Verb
- Make someting and someting enter deirsef.
- Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body. — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
- E no fit mix. — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
- Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise. — (jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)
- Make person dey relate wellwell.
- E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter. — (bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)
- I no wan make my pikin mix wit bad guy. — (IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mix integrate, associate