Difference between revisions of "mix"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-mix.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mix.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mix.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mix.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 13
 
* Frequency rank in NSC treebank: 620
 
* Frequency in raw corpus: 93
 
* Frequency rank in raw corpus: 2193
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make someting blend wella.
+
# Make someting and someting enter deirsef.
 
#:* {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body, |(WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body, |(WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}}
 
#:* {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}}
 
#:* {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)}}
 
#:* {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)}}
#Make person dey relate togeder closely.
+
#Make person dey relate [[wellwell]]
 
#:* {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)}}
 
#:* {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no wan make my pikin '''mix''' wit bad guy. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no wan make my pikin '''mix''' wit bad guy. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)}}

Revision as of 22:04, 1 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English mix

Pronunciation

  • mís

Play Play


Verb

  1. Make someting and someting enter deirsef.
    • Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
    • E no fit mix.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
    • Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise.  — (jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)
  2. Make person dey relate wellwell
    • E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter.  — (bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)
    • I no wan make my pikin mix wit bad guy.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intergrate, associate