money
Naija
Alternative forms
- moni, mony
Etymology
From English: money
Pronunciation
- ˈmòní
Noun
Someting wey people gree dey use for exchange and to dey settle gbese.
- No money. — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
- I con sabi di work now, and money. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__90, I already mastered the job and was making money.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: money