Difference between revisions of "mouth"

Line 12: Line 12:
 
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Abonyi_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
 
#For person to sabi talk.
 
#:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2021, I am sharp-tongued.)}}
 
#Na for talk to dey serious  
 
#Na for talk to dey serious  
 
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}}
 
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}}
Line 22: Line 20:
 
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_Abonyi_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_Abonyi_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
 
# Person wey get level.
 
#:* {{ux|dv| Quiet dere. If you get '''mouth''' you for no dey shout like goat. |(NSC_2021, Keep quiet. If you have any influence you won't be shouting like a goat.)}}
 
#:* {{ux|dv| I [[hail]] you boss. I see wetin you do. You get '''mouth'''. |(NSC_2021, Greetings to you. I saw what you did. You have a lot of influence.)}}
 
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]]
+
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]], [[get mouth]], [[one mouth]]
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''mouth''
 
* English: ''mouth''

Revision as of 13:05, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk.
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (NSC_Abonyi_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for talk to dey serious
    • No be for mouth.  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  3. Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (NSC__Abonyi_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)
  4. Wetin dey person mind
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (NSC_Abonyi_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)

Related forms

Translations

  • English: mouth