Difference between revisions of "mouth"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin person take dey chop, laugh and talk. | # Wetin person take dey chop, laugh and talk. | ||
− | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |( | + | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} |
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} | ||
− | #Na for talk to dey serious | + | #Na for talk to dey serious. |
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}} | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | #:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | ||
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting. | # Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting. | ||
− | #:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |( | + | #:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(NSC_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)}} |
− | #Wetin dey person mind | + | #Wetin dey person mind. |
− | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |( | + | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}} |
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}} | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}} | ||
Revision as of 15:58, 10 November 2022
Naija
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- máʊ̀t
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk.
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko? — (NSC_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
- Na for talk to dey serious.
- No be for mouth. — (bbc__74913, I am not being boastful.)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
- Na only mouth politicians for Nigeria sabi make. — (NSC_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)
- Wetin dey person mind.
- Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija. — (NSC_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
Related forms
Translations
- English: mouth