Difference between revisions of "mouth"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * eye 0.80 2008, mind 0.70 3840, hand 0.68 3099, eyes 0.62 198, head 0.60 1697, bodi 0.55 1294, politics 0.53 432, ear 0.52 349, hands 0.51 1...")
 
 
(43 intermediate revisions by 14 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* eye 0.80 2008, mind 0.70 3840, hand 0.68 3099, eyes 0.62 198, head 0.60 1697, bodi 0.55 1294, politics 0.53 432, ear 0.52 349, hands 0.51 154
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English mouth
+
From: English ''mouth''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* maʊθ
+
* máòt
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 18
 
* Frequency rank in NSC treebank: 503
 
* Frequency in raw corpus: 1125
 
* Frequency rank in raw corpus: 326
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
mouth: no definition -- Definition in Naija?
+
# Wetin person take dey chop, laugh and talk.
 
+
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
# - (frequency:705)
+
#Na for talk to dey serious.
#: {{ux|dv|See '''mouth'''. |(katakata__1047, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}}
#: {{ux|dv|I get '''mouth'''. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__182, I have the guts.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
# case (frequency:44)
+
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
#: {{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(Nigerian politicians are plain insincere.)}}
#: {{ux|dv|Dis wan plenti for '''mouth''' |(bbc__73230, __no translation__)}}
+
#Wetin dey person mind.
# amod (frequency:28)
+
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
#: {{ux|dv|To use bad '''mouth'''. |(jw__37846, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
#: {{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and cleaned her mouth.)}}
+
# Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
# nmod (frequency:18)
+
#:* {{ux|dv| No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. | (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)}}
#: {{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, __no translation__)}}
 
# det (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Naim be sey you go dey work for hand to '''mouth''' every time. |(NST_cleaned__20613, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|APC tell BBC say dis tori no sweet for dia '''mouth''' |(bbc__10877, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di matter dey everybodi '''mouth''' |(bbc__36028, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Same-sex marriage supporters even bad '''mouth''' di vote sef - many of dem bin say e no dey necessary, when parliament fit debate on top di issue direct. |(bbc__86861, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|I wan make special appeal to my supporters make dem no too make '''mouth''' or yeye di opposition. |(bbc__4152, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Human Papiloma Virus  na virus wey fit affect pesin skin and oda parts of di bodi like di cervix, '''mouth''', throat and inside pesin bumbum. |(bbc__56769, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(deuber__1957, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you, Gyang talk finish. |(bbc__4423, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[dust mouth|dust mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Who we wan tell now sey make de dust mouth, |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)}}
 
#: {{ux|dv|Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)}}* [[mouth talk|mouth talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. |(bbc__95878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)}}* [[pikin mouth|pikin mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|JASMIN HEASMAN Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box |(bbc__60712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say two waitress for Olive Restaurant on 7 May tell one 26 year old woman say make she no think am or try to put breast for her pikin mouth while she dey inside dia restaurant. |(bbc__95343, __no translation__)}}* [[pipo mouth|pipo mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis na di name wey full pipo mouth. |(bbc__41382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one event wey never comot pipo mouth. |(bbc__41585, __no translation__)}}
 
  
====Synonymes====
 
* eye 0.80 2008, mind 0.70 3840, hand 0.68 3099, eyes 0.62 198, head 0.60 1697, bodi 0.55 1294, politics 0.53 432, ear 0.52 349, hands 0.51 154
 
  
====Antonymes====
+
====Related forms====
* eye 0.80 2008, mind 0.70 3840, hand 0.68 3099, eyes 0.62 198, head 0.60 1697, bodi 0.55 1294, politics 0.53 432, ear 0.52 349, hands 0.51 154
+
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]], [[get mouth]], [[one mouth]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''mouth''

Latest revision as of 18:07, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • máòt

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk.
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for talk to dey serious.
    • No be for mouth.  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  3. Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (Nigerian politicians are plain insincere.)
  4. Wetin dey person mind.
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
  5. Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
    • No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole.  —  (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)


Related forms

Translations

  • English: mouth