Difference between revisions of "mouth"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* máʊ̀t
+
* máòt
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Wetin person take dey chop, laugh and talk.
 
# Wetin person take dey chop, laugh and talk.
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
+
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
 
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
 
#Na for talk to dey serious.
 
#Na for talk to dey serious.
Line 16: Line 16:
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
 
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
#:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(NSC_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(Nigerian politicians are plain insincere.)}}
 
#Wetin dey person mind.
 
#Wetin dey person mind.
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
 +
# Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
 +
#:* {{ux|dv| No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. | (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)}}
  
  

Latest revision as of 18:07, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • máòt

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk.
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for talk to dey serious.
    • No be for mouth.  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  3. Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (Nigerian politicians are plain insincere.)
  4. Wetin dey person mind.
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
  5. Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
    • No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole.  —  (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)


Related forms

Translations

  • English: mouth