Difference between revisions of "mouth"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(33 intermediate revisions by 11 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''mouth'' | From: English ''mouth'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * máòt |
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | mouth: no | + | # Wetin person take dey chop, laugh and talk. |
+ | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} | ||
+ | #Na for talk to dey serious. | ||
+ | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | ||
+ | # Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(Nigerian politicians are plain insincere.)}} | ||
+ | #Wetin dey person mind. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}} | ||
+ | # Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv| No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. | (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | *[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]], [[get mouth]], [[one mouth]] | |
− | * [[ | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''mouth'' |
Latest revision as of 18:07, 6 March 2024
Naija
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- máòt
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk.
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko? — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
- Na for talk to dey serious.
- No be for mouth. — (bbc__74913, I am not being boastful.)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
- Na only mouth politicians for Nigeria sabi make. — (Nigerian politicians are plain insincere.)
- Wetin dey person mind.
- Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija. — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
- Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
- No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. — (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)
Related forms
Translations
- English: mouth