Difference between revisions of "mouth"

 
(25 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
maut
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''mouth''
 
From: English ''mouth''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* maʊt
+
* máòt
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 18
 
* Frequency rank in NSC treebank: 503
 
* Frequency in raw corpus: 1125
 
* Frequency rank in raw corpus: 326
 
 
===Definition===
 
part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin person dey use chop
+
# Wetin person take dey chop, laugh and talk.
#: {{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
+
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
#: {{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}}
+
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
# to sabi talk or get razor blade tongue / to sabi use person tongue/talk pepper people
+
#Na for talk to dey serious.
#: {{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
+
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}}
#: {{ux|dv|To use bad '''mouth'''. |(jw__37846, To speak in an ill-mannered way.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
# to talk word wey person mean
+
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
#: {{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(Nigerian politicians are plain insincere.)}}
#: {{ux|dv|Dis wan plenti for '''mouth''' |(bbc__73230, This thing is too much for me to say.)}}
+
#Wetin dey person mind.
# to deceive person
+
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
#: {{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}}
+
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
#: {{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Knowledgeable people did not just say it by mouth.)}}
+
# Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
# to dey help people settle matter
+
#:* {{ux|dv| No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. | (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)}}
#: {{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, __no translation__)}}
 
# to look for person trouble
 
#: {{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, __no translation__)}}
 
# speak insincerely
 
#: {{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, __no translation__)}}
 
# di authority
 
#: {{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, __no translation__)}}
 
# to shut people up
 
#: {{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, __no translation__)}}
 
#  
 
  
# to focus on
 
#: {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, __no translation__)}}
 
# to speak
 
#: {{ux|dv|APC tell BBC say dis tori no sweet for dia '''mouth''' |(bbc__10877, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, __no translation__)}}
 
# on the lips
 
#: {{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di matter dey everybodi '''mouth''' |(bbc__36028, __no translation__)}}
 
# to talk bad tings
 
#: {{ux|dv|Same-sex marriage supporters even bad '''mouth''' di vote sef - many of dem bin say e no dey necessary, when parliament fit debate on top di issue direct. |(bbc__86861, __no translation__)}}
 
# insincere
 
#: {{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, __no translation__)}}
 
# to boast
 
#: {{ux|dv|I wan make special appeal to my supporters make dem no too make '''mouth''' or yeye di opposition. |(bbc__4152, __no translation__)}}
 
#to praise
 
#: {{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you, Gyang talk finish. |(bbc__4423, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]], [[get mouth]], [[one mouth]]
  
* [[dust mouth|dust mouth]]
 
 
#: {{ux|dv|Who we wan tell now sey make de dust mouth, |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)}}
 
#: {{ux|dv|Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)}}
 
* [[mouth talk|mouth talk]]
 
 
#: {{ux|dv|Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. |(bbc__95878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)}}
 
* [[pikin mouth|pikin mouth]]
 
 
#: {{ux|dv|JASMIN HEASMAN Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box |(bbc__60712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say two waitress for Olive Restaurant on 7 May tell one 26 year old woman say make she no think am or try to put breast for her pikin mouth while she dey inside dia restaurant. |(bbc__95343, __no translation__)}}
 
* [[pipo mouth|pipo mouth]]
 
 
#: {{ux|dv|Dis na di name wey full pipo mouth. |(bbc__41382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one event wey never comot pipo mouth. |(bbc__41585, __no translation__)}}
 
 
====Synonyms====
 
 
====Antonyms====
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''mouth''

Latest revision as of 18:07, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • máòt

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk.
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for talk to dey serious.
    • No be for mouth.  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  3. Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (Nigerian politicians are plain insincere.)
  4. Wetin dey person mind.
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
  5. Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
    • No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole.  —  (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)


Related forms

Translations

  • English: mouth