Difference between revisions of "mouth"

 
(18 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
maut
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''mouth''
 
From: English ''mouth''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* maʊt
+
* máòt
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mouth.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 18
+
# Wetin person take dey chop, laugh and talk.
* Frequency rank in NSC treebank: 503
+
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
* Frequency in raw corpus: 1125
+
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 326
+
#Na for talk to dey serious.
 +
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 +
# Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
 +
#:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(Nigerian politicians are plain insincere.)}}
 +
#Wetin dey person mind.
 +
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
 +
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
 +
# Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
 +
#:* {{ux|dv| No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. | (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)}}
  
===Definition===
 
Part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop
 
  
===Noun===
 
# Wetin person take dey chop, laugh and talk
 
#:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)}}
 
#:*{{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you. |(bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)}}
 
# To sabi talk
 
#:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
 
#  Serious talk
 
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}}
 
# To talk join matter
 
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}}
 
# Person mind
 
#:*{{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
 
# Authority
 
#:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770,  It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[pipo mouth]], [[mouthed]],
+
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]], [[get mouth]], [[one mouth]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: mouth
+
* English: ''mouth''

Latest revision as of 18:07, 6 March 2024

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • máòt

Play Play

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk.
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for talk to dey serious.
    • No be for mouth.  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  3. Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (Nigerian politicians are plain insincere.)
  4. Wetin dey person mind.
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
  5. Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
    • No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole.  —  (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)


Related forms

Translations

  • English: mouth